You are viewing a single comment's thread:
How una dey, my people?
Today is for FRIDAY PLANS. What are your plans for the weekend? Do you plan to stay home all weekend or do you have a date to plan? While we discuss about this weekend’s topic, you can also share your weekend plans with us.
@ozd @treasuree @bipolar95 @princessbusayo @nkemakonam89 @mrenglish @kilvnrex @jimis101 @kachy2002 and others.
We cannot possibly tag everyone and since we don’t want to leave anyone behind, what we will do is to drop comments and tag our friends.
Let’s go!
Ahhh, this weekend go hot oo🥳🔥🔥
My people , na graduation party tommorw ...like this, I don iron my party wear down!
Iron my kids own down !!
I dey clean our shoes before I see this tag oo
Omo...na to go feed my eyes with some talented kids wey go showcase their talent tommorw...especially those ballerinas ..well, that school dey always represent..na correct party wey be say small chops go dey, rice and chicken, correct souvenir and comedies😍🥳😉
No be small party be that oo, I go like be your handbag so that I go follow you enjoy
View more
Hope say u withdraw cash to spray kids!
All those "Igwe" choreographers go dey o. And those drama groups and press club very unimportant and unnecessary news showcase
View more
Come think say your children can't attend that party bcos money no dey, your mind go dey ? Ehn? 🤣🤣😂😂
View more
Mama drop location biko
Make I land there.
I too like party wey better food follow gum body oo
View more
See update wey momma be wan hide from me, I have catch you already.
Tell my boys that aunty is coming with them, no dulling... The last children event I went was so fun, those kids can do wonders 🤭
View more
How can I join you ma?
Just let me know I'll find my way sharppp😂
View more
See oooo.. Nah d choreography for end of the year party dey sweet me pass. I can attend a hundred school party just to watch.
View more
Omo, this one make me remember those days wen I still small wella. Any school wey dey do graduation party dey full those years. We go pack ourselves including go there to see those dance steps, laugh and if possible chop too.
If we sabi pesin for area wey dey graduate, e own don finish especially if na pesin wey don dey chop people own b4😂. We dey like follow those kind people from house if na Dem dey graduate. We secure the food, secure the graduate too. 😂
View more
Omo your weekend have sure for you I swear
View more
Hi ya, I plan to sleep more today and did I can't sleep , I might watch movie , or I might just hangout here on hive.
I'm yet to take my bath sef.
I got a call for pastry order today , I haven't gotten thabin a long time, but sadly I had to turn it down because it's an urgent one , and I can't do urgent things now.
Sleep lol. I wish I can
View more
Hehe. You do pastries?
View more
Hehe. You do pastries?
View more
Am sending my kids off to their grandma's place today so that I will have time to sleep and rest biko
Imagine if that's how they were sending you up and down then😂😂
View more
Best decision sis. Make you enjoy this holiday ooo
View more
Bad gal🤣🤣🤣
View more
😂😂😂
Ahhhh
E go shock @fashtioluwa say I dey go better party this evening oo
Mama @beckyroyal I never go dinner date oo
Make I come your side?
Ahhh how ona take dey do am
Who dey invite ona to date wey nor dey see me to invite 🥹
View more
Chai.... But my plans for today na praise night. Make we go praise night together na 😁
View more
I see your video na, well done
You sha don party with reekado banks
View more
You no tag me ooo but I no vex . My weekend today is for sleeping ,would have gone out to chill but my man no dey around,lol 😆😆
Me using eye to find who is planning a date for the weekend so I can take lessons, because how do you guys do it?
Me that will plan finish and do another thing through the weekend 😂 especially that "I have tire, let me just rest and do it next weekend" 😂 I can't come and kee myself.
Well, no big plans for this weekend... Will just be home, relax, watch kdrama and eat as much as I can 😌 okay, e be like say na still big plan o.
That eat is very important girl
View more
😂😂😂
Food is very important
View more
How I wish mine can be like this, but then tomorrow morning like this I have rehearsals till God knows when😂😂 then on Sunday church service too.
View more
Does date still exist 😂🤪
So this weekend, I'm not sure I have any plans for now. Yeah
I couldn't rest during the week and it was a really fast week so I'll just make use of the weekend to have enough rest
Hello people of God. Eku Bihari ooo. May God console all of us.
This weekend, Owanbe calls again. I dey iron my white Agbada because I no want carry last. This time, nah one former governor son dey wed. E go hot.
My plan for tomorrow no go far. Wake up early, do the chores and eat. Get to church early for rehearsal, play the bass guitar, get back home, eat and sleep.
Share your plans guysss
Besides, who get update to make money 🙏