You are viewing a single comment's thread:
Omo, this one make me remember those days wen I still small wella. Any school wey dey do graduation party dey full those years. We go pack ourselves including go there to see those dance steps, laugh and if possible chop too.
If we sabi pesin for area wey dey graduate, e own don finish especially if na pesin wey don dey chop people own b4😂. We dey like follow those kind people from house if na Dem dey graduate. We secure the food, secure the graduate too. 😂
Hahahaha 🤣🤣🤣🤣
U guys and food eeh
Very important ..lol