You are viewing a single comment's thread:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #70- β€œLOVE VS FINANCIAL SECURITY

Ahhh, this weekend go hot ooπŸ₯³πŸ”₯πŸ”₯

My people , na graduation party tommorw ...like this, I don iron my party wear down!

Iron my kids own down !!

I dey clean our shoes before I see this tag oo

Omo...na to go feed my eyes with some talented kids wey go showcase their talent tommorw...especially those ballerinas ..well, that school dey always represent..na correct party wey be say small chops go dey, rice and chicken, correct souvenir and comedies😍πŸ₯³πŸ˜‰

0E-8 BEE
9 comments

No be small party be that oo, I go like be your handbag so that I go follow you enjoy

0E-8 BEE

Hope say u withdraw cash to spray kids!

All those "Igwe" choreographers go dey o. And those drama groups and press club very unimportant and unnecessary news showcase

0E-8 BEE

Come think say your children can't attend that party bcos money no dey, your mind go dey ? Ehn? πŸ€£πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚

0E-8 BEE

Mama drop location biko
Make I land there.
I too like party wey better food follow gum body oo

0E-8 BEE

See update wey momma be wan hide from me, I have catch you already.
Tell my boys that aunty is coming with them, no dulling... The last children event I went was so fun, those kids can do wonders 🀭

0E-8 BEE

How can I join you ma?
Just let me know I'll find my way sharpppπŸ˜‚

0E-8 BEE

See oooo.. Nah d choreography for end of the year party dey sweet me pass. I can attend a hundred school party just to watch.

0E-8 BEE

Omo, this one make me remember those days wen I still small wella. Any school wey dey do graduation party dey full those years. We go pack ourselves including go there to see those dance steps, laugh and if possible chop too.

If we sabi pesin for area wey dey graduate, e own don finish especially if na pesin wey don dey chop people own b4πŸ˜‚. We dey like follow those kind people from house if na Dem dey graduate. We secure the food, secure the graduate too. πŸ˜‚

0E-8 BEE

Omo your weekend have sure for you I swear

0E-8 BEE