You are viewing a single comment's thread:
You go that kind party wey you fit collect two plates, you nor drop location?
Na wetin make we dey preach genuine connection to you so o, dey connect us! ðŸ˜
See the emphasis on the rice sweet ehn. I am angered!
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
I go drop location for next one.
Remember the one wey you go for spero. Wetin you give?! Picture of rice and meat. Na me know wetin I face to survive that day.
View more