You are viewing a single comment's thread:
I attend one some days ago. Na one school party.
I first chop puff puff
I sha collect like two plate of puff puff.
Later na him dem share rice and chicken for takeaway.
Omo people dey cook for this life. That rice sweet henn, he be like say make he no finish.
But today like this, na only me and my ear dey house.
Na @beckyroyal go use party gist finish us later.
Abeg why u no send location. I never chop this thing since I been Dey womb
View more
This your puff puff sharp
I dey salivate
View more
You go that kind party wey you fit collect two plates, you nor drop location?
Na wetin make we dey preach genuine connection to you so o, dey connect us! π
See the emphasis on the rice sweet ehn. I am angered!
View more
Love your nails by the way! π
View more
Even the puff puff is puffing. My throat don long finish. Na Steeze and composure allow you collect two plates oo. I sure say if na your kitchen it Dey. You for chop 20 plates π.
Those party people, na good know wetin Dem dey put inside that party rice
View more
Yes ooo, I dey come. The groom want kiss the bride. I no want miss out
View more
See as the puff puff fine π€©π€©
View more
Party gist wey you no attend dey sweet die π
View more
Eiiii! Fresh puff puff.π₯Ή
View more
How many dey inside like this?π
View more
This puff puff dey enter eyes oo π€§
View more
Omo. The puff puff is given! Chaied! See as you come still dey describe the rice. π
Oh chim! Sometimes e dey be like that sha. Stay house rest.