You are viewing a single comment's thread:

RE: Sam's Hangout #72- GENUINE CONNECTION ON HIVE

Remember the one wey you go for spero. Wetin you give?! Picture of rice and meat. Na me know wetin I face to survive that day.

0.00000000 BEE
1 comments

😂😂😂
You nor dey forget past, how you wan take enjoy the present, ehn? 😂

0.00000000 BEE