You are viewing a single comment's thread:
Attend any owambe close to your location either invited or not.
Na wetin I wan start be dis. If owanbe no come, I go to it.
Wetin una think @zali.bee @yechee @emreal?
No time to waste... Make sure you secure weekend lunch and dinner
Bur no go chop watin go purge you 😂😂😂😂🫣🤣🤣
View more
Exactly! If the mountain cannot come to Muhammad, Muhammad will go there himself. I support you!
Abi na oju kokoro dey do you😒😒 anyway sha carry me along 😄😄😄
Or you host one for us 😁🤣
No time to waste...
Make sure you secure weekend lunch and dinner