You are viewing a single comment's thread:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #71- SHARE A QUOTE

Na true o no bi all of us life give tangerine o, like me na, na lemon I dey lick. Bring d tangerine com if u dey come back from market.

0.00000000 BEE
1 comments

😂😂😂Eewoooo

Okay no problem

0.00000000 BEE