You are viewing a single comment's thread:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #71- SHARE A QUOTE

(edited)

There's a quote i know and i preciously hold onto and it is "Make your charger no first you blow" πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ abeg @favouight @ozd @lecia8989 come in this vawulence πŸ˜ΉπŸ˜‚

0E-8 BEE
8 comments

Lmao🀣

0E-8 BEE
(edited)

This one is Vawulence πŸ˜‚

0E-8 BEE

Hmmmmmmmmmmm! Deeeeeeeeeppppppppp! Wonderful. πŸ˜‚

0E-8 BEE

Deeepp. Again. πŸ˜‚. This one self long πŸ˜‚.

0E-8 BEE

πŸ˜…πŸ˜…

0E-8 BEE

Oh chim! This one wey my charger don blow and I never blow nko?πŸ˜‚

0E-8 BEE

Wahala de oπŸ˜‚

0E-8 BEE

Go buy another one for Papa Emeka shop.

0E-8 BEE

Na why e good to dey use Oraimo charger.πŸ˜‚

0E-8 BEE
(edited)

Oraimo charger never disappoint you before abi, dey play

0E-8 BEE

Nawa oooo.

All my chargers wey first me blow, where them dey now? Trash bill πŸ˜‚πŸ˜‚

0E-8 BEE

Okay

0E-8 BEE

Make charger no blow ke? Wetin do Igbo man wey Dey sell phone accessories?

0E-8 BEE