You are viewing a single comment's thread:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #70- β€œLOVE VS FINANCIAL SECURITY

I want to call on the broke boys association. I don't even know them but @abdul-qudus and @daverick know them.

Oya come and tell us the broke guys so that we ladies will avoid them😝😝

0.00000000 BEE
1 comments
(edited)

I will tell for you. Be like meeting dey today sef πŸ˜…

No na, una no suppose avoid dem. Stay and build their empire with them so dat they can say β€œshe was with me when I had nothing” πŸ˜πŸ˜…

You gerrit abi...

0.00000000 BEE

Lai Lai, for where that one dey happen? Omo bro e don tey ooo. No be today again or dis generation.

Most men will need a woman t build and after that, Dem go dump the woman go look for young chikito.

Me I no be builder of destiny and Dem no write helper for my forehead. If I do am, then it means that the guy must lead the way first πŸ˜‚πŸ˜‚

0.00000000 BEE

Abeg help me greet Dem broke guys for the meeting o πŸ˜‚πŸ˜‚

0.00000000 BEE