You are viewing a single comment's thread:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #70- β€œLOVE VS FINANCIAL SECURITY

Lai Lai, for where that one dey happen? Omo bro e don tey ooo. No be today again or dis generation.

Most men will need a woman t build and after that, Dem go dump the woman go look for young chikito.

Me I no be builder of destiny and Dem no write helper for my forehead. If I do am, then it means that the guy must lead the way first πŸ˜‚πŸ˜‚

0.00000000 BEE
2 comments

Say na chikito πŸ˜…πŸ˜‚
E dey happen sha...

Lol, but shey una suppose be helpers na...abi how ne sef. Na so e suppose be na, na him go lead. Na why behind every successful man, dem talk say woman dey, abi na 😁

0.00000000 BEE

But be like if you catch the man you build something with one young chikito, dat chikito go regret why she come dis life oo πŸ˜…

0.00000000 BEE