You are viewing a single comment's thread:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #71- SHARE A QUOTE

So una no fit use mosquito abi? Na elephant wey go hard to fight.

0.00000000 BEE
3 comments

The bigger the risk, the bigger the reward na.πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

0.00000000 BEE

Just say you no get power to kill elephant. Aunty mosquito slayer

πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

0.00000000 BEE

Nothing wey no Dey possible for God. Leave Mosquito and face that big fear πŸ˜€

0.00000000 BEE