You are viewing a single comment's thread:
Why? must you expose my location? If dem come catch me for house, na you I go suspect 😒😒
Na me go come catch you. Nothing to fear. Next time I go expose your street and room number. And even all the assets wey Dey that your self contained apartment.