You are viewing a single comment's thread:

RE: Sam's Hangout #74- “PHYSICAL HANGOUT IN VIEW”

Why you go tag merit and hope?? Those ones wey be say na border of Nigeria then Dey. Princess Dey Ibadan. So the three of us Dey alright.

0.00000000 BEE
3 comments

😂. No be small border

0.00000000 BEE

Afi border naa😂😂😂
Awon Borden house students 😂😂

0.00000000 BEE

Why? must you expose my location? If dem come catch me for house, na you I go suspect 😒😒

0.00000000 BEE