You are viewing a single comment's thread:
Am just coming back from market now
Mar what.... This rich kids enh🥺.
Wetin u sha buy come, abeg share am, mo see something chop.
Hahaha where you see reach kid As gas dey expensive you no go fill am again so anything wey we dey do man must chop
View more
Hope you buy something come for me?
Yes dear
Mar what....
This rich kids enh🥺.
Wetin u sha buy come, abeg share am, mo see something chop.
Hahaha where you see reach kid
As gas dey expensive you no go fill am again so anything wey we dey do man must chop
View more
Hope you buy something come for me?
Yes dear