You are viewing a single comment's thread:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #71- SHARE A QUOTE

This babe dey wake me up inside my duvet...cold dey, and oga no dey ..wait first, make I sleep small , come wake fully 😉🏃🏃🏃🏃

0.00000000 BEE
4 comments

My daddy my daddy, your daughter is sleeping. She will be sleeping and sleeping because her hubby no dey her side 😁😁

0.00000000 BEE

You wey don wake since.

0.00000000 BEE

🤣🤣🤣 common get up and come here

0.00000000 BEE

No mind her my Queen, she no know say you gats take that beauty rest.

0.00000000 BEE