You are viewing a single comment's thread:

RE: Sam's Hangout #72- GENUINE CONNECTION ON HIVE

E get one party wey I go, dancers wey dey do magic, e go wrong. One of them fall from up, I wan laugh tire 😂

Who else has been to such a party? Those local magicians that are looking for who to spray them.

Thanks to our sponsors o, what could we have done without you? 🥹

0.00000000 BEE
5 comments

Heheh. Na you know the kind party wey you Dey attend ooo. Our own party for here na to call important musicians, enjoy life, eat better food and drinks. 😂

I sure say then no go give una food for that gathering wey you call party

0.00000000 BEE

I saw one back then in camp o. Fire was supposed to quench but fire kept spreading and they had to end up using extinguisher
It wasn't funny anymore as I don dey pack my phone and book before fire go escalate dey burn.
Governor's representative Kukuma dey seat

0.00000000 BEE

Omo 🤣
The person break neck or leg

0.00000000 BEE

This is funny , dem no practice well

0.00000000 BEE

You sef. 😂
Allow the local magicians breathe. 😂

0.00000000 BEE