You are viewing a single comment's thread:
Heheh. Na you know the kind party wey you Dey attend ooo. Our own party for here na to call important musicians, enjoy life, eat better food and drinks. 😂
I sure say then no go give una food for that gathering wey you call party
🤣🤣🤣
Me self nor know the kind party wey I go o, na eat from home party. 😂
View more