You are viewing a single comment's thread:
Hmmm, this matter tie wrapper o. Cooking gas that we were managing is now too expensive that you'd have to spend almost double the price to refill your gas bottle.
Just last week, I bought a kg for ₦1,300 and my gas bottle is 14.5kg. Imagine the amount I spent just on gas o. 🙆
Before now, I was alternating gas with electric stove but as dem don carry pre-paid meter install for me, e don be for electric stove be that. 😂
Abeg I wan sell the stove, who need am? 🙄
I don talk am as e dey my mind. Make I go hustle for money. Una doh.
@dwixer @adangwa @ellizy, make una come chuck mouth for the matter.
!BBH
It is a sad situation indeed,I bought for #1,160 per kg today.
It's still better in your area
!BBH
Your enjoying naaa, don't loud it
Just go with firewood. You'll thank me later. The smoke dey give food natural spices and e dey help build strong retina--- No be everybody I dey give this lecture for free
This man😅
Lol 😂
Firewood for person house? You wan make dem give me quit notice ne? 🙄
!BBH
View more
Omo, it is well o.
So in short now, you want to sell our electric stove out, something that am supposed to inherit jejely😁
Hehehehe. 😂
Your own inheritance still dey intact.
!BBH
View more
Abeg just dash me the electric stove
I need the money for gas 🤣
!BBH
View more
Many people in my area now do more of charcoal because they are selling 1600 per kg so no be everybody fit afford am
Waitooo you wan sell which stove abeg, make I send you my address
Go market go confirm, I hear say electric stove dey wey no dey consume too much energy say dem make an for prepaid meters