You are viewing a single comment's thread:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #70- β€œLOVE VS FINANCIAL SECURITY

Ahhhh
E go shock @fashtioluwa say I dey go better party this evening oo

Mama @beckyroyal I never go dinner date oo
Make I come your side?

0.00000000 BEE
3 comments

Ahhh how ona take dey do am
Who dey invite ona to date wey nor dey see me to invite πŸ₯Ή

0.00000000 BEE

Chai.... But my plans for today na praise night. Make we go praise night together na 😁

0.00000000 BEE

I see your video na, well done
You sha don party with reekado banks

0.00000000 BEE