You are viewing a single comment's thread:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #71- SHARE A QUOTE

NEPO keh...😄

As I chop this lunch na till lunch tomorrow again. Dat one sef na becos I get where to locate Sunday rice.

0.00000000 BEE
2 comments

Chaiiii. It is well

Na God hand we dey O.

0.00000000 BEE

😂😂😂 Eewoooo. So which kind score we go give your routine because e no follow 1..0...1 at all

0.00000000 BEE