You are viewing a single comment's thread:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #71- SHARE A QUOTE

😂😂😂 Eewoooo. So which kind score we go give your routine because e no follow 1..0...1 at all

0.00000000 BEE
1 comments

Where I see routine? If no be for ravens wey God dey use help my life...😁😅

0.00000000 BEE