You are viewing a single comment's thread:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #71- SHARE A QUOTE

Ehen...
Pardin me oo. As I brush finish, I go find breakfast and lunch. Everything don set, so I dey hia now...

The quote sha and your interpretation make sense. It's open ended meaning say na you go fill in the blank space abi na.

Me sha, when life give me tangerine or lemon; which I still dey wait for cos na mango I just dey collect 😄... I go extract the juice to my mouth direct, then I go plant the seed. Na long time investment but I go enjoy the fruit of my labour one day... Na so e be.

In a nutshell sha, whatever life brungs at us, whether good or bad as we could perceive, it's left for us to determine how it turns out. And it involves being wise and perhaps futuristic.

0.00000000 BEE
3 comments

I like this your long term plan 😁😁.

Oya chop knuckle 🤜🤜🤜

0.00000000 BEE

Thank you for contributing. No forget to pay tithe to me 😂😂

0.00000000 BEE

Una still dey chop breakfast and Lunch for T-Pain era?

Wow! I hail thee NEPO baby.

0.00000000 BEE