You are viewing a single comment's thread:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #69- โ€œTRUST ISSUESโ€

See me running to come and put mouth for wetin I no know ๐Ÿ˜….

Omoooooo...make I shout fess cos this matter long pass Long Island ๐Ÿ˜. That's if it's long sha.

Be like una don dissect the topic finish, na wetin I wan come put mouth again laidis.
I just busy like wetin yesterday, wey I for come put mouth on top this matter...

0E-8 BEE
2 comments

You can still chook mouth o because this is more for guys than for ladies ๐Ÿ˜‚

0E-8 BEE

As a guy do you a female bestie?

If you do and you are also in a very serious relationship, will you be sleeping over at your bestie's house?

Na the summarization of the whole matter be this.

So put mouth becos laidis self, we never disect the matter finish๐Ÿ˜

0E-8 BEE