You are viewing a single comment's thread:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #69- β€œTRUST ISSUES”

I want @fashtioluwa, @kingsley and @daverick to put mouth.

0E-8 BEE
2 comments

See me running to come and put mouth for wetin I no know πŸ˜….

Omoooooo...make I shout fess cos this matter long pass Long Island 😁. That's if it's long sha.

Be like una don dissect the topic finish, na wetin I wan come put mouth again laidis.
I just busy like wetin yesterday, wey I for come put mouth on top this matter...

0E-8 BEE

You can still chook mouth o because this is more for guys than for ladies πŸ˜‚

0E-8 BEE

As a guy do you a female bestie?

If you do and you are also in a very serious relationship, will you be sleeping over at your bestie's house?

Na the summarization of the whole matter be this.

So put mouth becos laidis self, we never disect the matter finish😁

0E-8 BEE

I have put mouth see
Even eyes and nose

0.00000000 BEE

πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

0.00000000 BEE