You are viewing a single comment's thread:

RE: Sam's Hangout #73- “CHOOSING A PARTNER”

I swear down guy...because nothing you wan tell me. Under 22 minutes, 63 comments! Chineke! Una no dey sleep?😂😂

0E-8 BEE
4 comments

I tire ooo. Human AI full here

0E-8 BEE

This guys dey hyper active 😂😂😂

E good sha

0E-8 BEE

When I saw 400+ comments under 40 minutes. I first clean my eye. My eye sey na Ai

0E-8 BEE

Me I no dey sleep 😂

0E-8 BEE