You are viewing a single comment's thread:

RE: Sam's Hangout #73- “CHOOSING A PARTNER”

E get updates wey we no know of. This thing no dey normal.

Maybe derm be Sam hangout roommate

0E-8 BEE
3 comments

Na roommate then go be. I sure

0E-8 BEE

I swear down guy...because nothing you wan tell me. Under 22 minutes, 63 comments! Chineke! Una no dey sleep?😂😂

0E-8 BEE

😂😂😂

0E-8 BEE