You are viewing a single comment's thread:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #70- “LOVE VS FINANCIAL SECURITY

🤣🤣🤣🤣🤣 you Dey whine? Nor pick money first now you will give me all your hive earnings as you don’t need money 🤣😂

0.00000000 BEE
2 comments

I no talk say I don’t need money o. But Omoh… e get wetin pass money sometimes.

Come and take na. Ole 😂

0.00000000 BEE

Nawa o. I already know your view. No need. If 80% of his money don't go to you, you no go date.

Na coz of you person dey get hidden Swiss account!

0.00000000 BEE