You are viewing a single comment's thread:
My pipu, my pipu, I greet una. Hope say una dey well and una don chop today.
Firstly, let me thank @samostically for picking my suggestions. I was just messing around with this ππ
Secondly, before I drop my own point on the matter at hand. I need to go cook. I just dey wake up from sleep like this.
Thidly, @abdul-qudus should borrow me salt. E be like say my Colgate paste don finish.
Salt don finish ooo. Na Dry pepper and maggi remain. Shay you go manage wash your pink teeth like that?
πππ
You are a bad somebody
Ehen? So na you recommend this sweet topic? Oil dey your head.
Yes ooo.
Thank you but I never read your own three qualities o.
Do quick and post it
View more
Cook the food plenty because na here we go dey the whole weekend so we gat to chop.
Omo, you come late ooo. The moi-moi don finish.
I been dey wait for una but nobody say Dem want. Even @abdul-qudus wey dey crave moi-moi since last week no come
View more