You are viewing a single comment's thread:

RE: Sam's Hangout #73- “CHOOSING A PARTNER”

Omo, you come late ooo. The moi-moi don finish.

I been dey wait for una but nobody say Dem want. Even @abdul-qudus wey dey crave moi-moi since last week no come

1E-8 BEE
2 comments

I don vex, why you go do moi-moi and you did not inform me on so that I go carry seat come sidon for here.

0E-8 BEE

Shay na cassava leaf you take wrap the moi moi cook. Na wetin I Dey crave be that now.

0E-8 BEE