57

faithwellington

@faithwellington

I am amicable and smart. A story teller, very pretty and lover of God.

bipolar95
bipolar95

πŸ˜‚ who nor like better thing abi…

0
0.00000000 BEE
beckyroyal
beckyroyal

πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

0
0.00000000 BEE
beckyroyal
beckyroyal

Love will be there when money dey…

0
0E-8 BEE
abdul-qudus
abdul-qudus

Where you Dey all these while wey I don Dey find wife. 😭. Woman of love ❀️. Money go Dey. No…

1
0E-8 BEE
beckyroyal
beckyroyal

If you choose romance love with no money abeg wetin you go use pay NEPA bill, security bill or even buy food for house? Abi when you go market to buy pepper, you go tell aboki…

1
1E-8 BEE
beckyroyal
beckyroyal

This your own love na agape love and we know say na only Baba God get that kind love for us or else, we for don see Noah and Ark part…

1
0E-8 BEE
beckyroyal
beckyroyal

Agape love is different from romantic love. You need to understand that romantic love does not last in the face of challenges. The love dey fly fence walahi😁😁 Abi @uniquezee…

1
0E-8 BEE
beckyroyal
beckyroyal

Na ladies like you na him dey use love carry go where you don't know πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ Omo…

1
0E-8 BEE
beckyroyal
beckyroyal

Oya na, faitho is in the house. Make I dance small for you…

1
0E-8 BEE
beckyroyal
beckyroyal

Chai, see lovey dovey people…

0
0E-8 BEE