You are viewing a single comment's thread:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #69- “TRUST ISSUES”

I'm just seeing this ooo.... Hope say the issue when dey ground no too much sha?

0E-8 BEE
1 comments

Issue no much oo.
The matter be say, you fit allow your wife get close friend wey be man, like bestie?

0E-8 BEE