You are viewing a single comment's thread:

RE: Sam’s Hangout #79 -”FREE DAY”

Ahhh
Una plenty oo
I just dey see una reply.
Make una gather together @marsdave and @chefqueen

0.00000000 BEE
2 comments

So we plenty laidis.
Abeg, fix date and location for us.

0.00000000 BEE

Fix date abeg 😂 shame dun dey shame me

0.00000000 BEE