You are viewing a single comment's thread:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #71- SHARE A QUOTE

So like this now another quote wan drop. Try dey dey the right location make you nor blame MTN. 😭

0.00000000 BEE
2 comments

Oya shock am πŸ˜‚ Guinness book of record "Quote-A-Thon"

0.00000000 BEE

πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ Chaii See Another sweet Quote Wey You Don Drop.

No dey blame people you self stay for the door before the opportunity start to dey knock.

Nice One πŸ‘πŸ‘πŸ‘πŸ‘

0.00000000 BEE