You are viewing a single comment's thread:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #66 - “RHYMES”

Hahaha.. now I get the full gist.. you go tell me how paw paw take relate with lizards 😂

0E-8 BEE
1 comments

Where this guy @dwixer dey sef? I don call am nrgiti, him no wan answer. Guy, Come and share your village rhyme oo make we learn.

0E-8 BEE