You are viewing a single comment's thread:
🤣🤣🤣🤣🤣 oh how did I miss the latest chic on the block? @afrikens RUN o!!!!!!!!
Wetin elder Dey see from seat. Pikin no fit see am if she do long legs and throat.
So chill. She has no reason to run. No be all of them go end up like you.
I am now a changed man
I'm packing my slippers already o @bipolar95 On my mark!