You are viewing a single comment's thread:
O boi, good morning and happy Sunday hive brethren. Rain don dey fall for my side since yesterday. And na yesterday I talk say make I wash clothes o. Wetin I wan wear go work tomorrow like this. As I dey think about how I wan go work tomorrow, I come see quote wey talk say "Wahala no dey finish, but you sef no be transformer, rest small. Even Nigerian transformer dey rest"
E be like I go call in sick.
How Una take see am @sam.hangout ?
Welcome to the hangout, John. We happy say you join us this week o.
For real, wahala nor dey finish. There is time for everything, time to rest and time to work so that one dey.
We go really like to see you in coming weekends, how you take see am?
Anyhow sha, I sure say you go come this weekend too if you get chance.
I go lap this weekend...e sure.
View more