You are viewing a single comment's thread:
Good evening everyone and happy weekend to us all.
I wan chook mouth for the mata were dey ground. Dey question say "Love vs Financial Security" which one I go take?
Love is a good thing because if God did not love us, He wouldn't have allowed His son to come to the earth to die for us. So love is what everyone needs to make the world go round. If someone see true love he or she should embrace it because it is difficult now to find one.
There is no love now where there is no money. Money makes the love sweet, with money you can get all the love you want. At times you see someone that loves you so much but will not be happy because you are not financially bouyant.
Happiness now a day's lies with money.
But me eehh, I go still love no matter what, because I know say money go come one day if e no dey now.
@beckyroyal I don chook my own mouth for the mata. I hope I don make you happy so continue to dey love leave money because money go finish but dey love no go finishπππ
If you choose romance love with no money abeg wetin you go use pay NEPA bill, security bill or even buy food for house?
Abi when you go market to buy pepper, you go tell aboki say I love you and him go allow you carry the pepper go abi?
Dey play πππ
I know I need to pay bills but that will not stop me from loving.ππππππ
View more
This your own love na agape love and we know say na only Baba God get that kind love for us or else, we for don see Noah and Ark part 2πππ
π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£
Where you Dey all these while wey I don Dey find wife. π. Woman of love β€οΈ. Money go Dey. No dulling.
π€£π€£π€£π€£π€£π€£, I dey nah, na you were no find me well.