You are viewing a single comment's thread:

RE: 𝒀𝒐𝒖𝒓 𝑪𝒓𝒂𝒄𝒌𝒔 𝑨𝒓𝒆 𝑩𝒆𝒂𝒖𝒕𝒊𝒇𝒖𝒍...#ttt

I don procrastinate taya to join in this initiative but I guess my village people too strong, hehe. I din finally give up say I no do
Shey u know say u sabi better choices
Try sing make I see how ur voice b, lolz

0E-8 BEE
1 comments

Lol, my voice fit kill fish abeg, make I no try am.

0E-8 BEE

No oo
Not possible, haha
Fine people dey get fine voice

0E-8 BEE