You are viewing a single comment's thread:

RE: How I got my my first love

I know the feeling of getting your first guitar. I got mine around 2021. And it was a thing of joy for me.

Although I had a guitar before then but it was my dad's guitar not the one night with my money.

I would love to learn how to play guitar from you

0E-8 BEE
2 comments
(edited)

I would love to learn how to play guitar from you

Hmm I see some little little iota of whinning here πŸ€£πŸ€£πŸ˜ƒ see our boss, a whole gifted hands hmm, I rest my case oo.

0E-8 BEE

Abi poo,egbami oo , thanks for speaking on my behalfπŸ˜‚πŸ˜‚
Boss wey dey whine small boy like me
Person wey get inborn and inherited talent

0E-8 BEE

I don look tire, I no fit find the whining oh... Which side you look abeg..

0E-8 BEE

I was happy when I got it,
Hmmm your dad's too is a guitarist,
I imagine how bad u will be on guitar, inherited talent, that's good bro

But no dey whine me again 😭 or else u go collect wotowoto,me wey still dey learn

0E-8 BEE

Smiles, because say my papa sabi no mean say me sef go sabi like that. Truth be say I no dey take guitar serious like that, na now I wan dey reason am small small.. But you don dey play since all these years. Hola Mi Maestro!!!

0E-8 BEE