You are viewing a single comment's thread:

RE: Sam's Hangout #74- β€œPHYSICAL HANGOUT IN VIEW”

Abeg somebody save seat for me, anywhere una choose I dey go, but I no get transport fee ooo.🀣

0E-8 BEE
3 comments

Make all of una see @abdul-qudus and @hopestylist dem dey capable 🀣🀣🀣

0E-8 BEE

As how now. Abeg no tag me with that hope oooo. πŸ˜‚

0E-8 BEE

Hahaha Oya oo @abdul-qudus and @hopestylist I dey una hand ooo.

0E-8 BEE

Lol. Na what person gas plan ahead you kmow

0E-8 BEE

No wahala. Committee dey for you and if not, try dey save #100 from now 🀣 πŸ˜‚

0E-8 BEE

Hahahah I go sit-down for your leg.

0E-8 BEE