You are viewing a single comment's thread:

RE: ALL ABOUT MY FIRST LOVE - STORYTIME!!

Why you sef de follow mock me? Na si una de do for here?
I for help you fetch the water o but as e be say you de taunt me, ko le work😂

E sweet me say you enjoy this post. Na the aim be that. At least the community give us freedom to express ourselves the way wey only pidgin fit. E too go well😀

0E-8 BEE
1 comments

I no mock you ooo. Na talk I just de talk. I de wait for tap with bucket. Just use style waka come haha

You do well. This one pass boli for road side. Carry on oo my broda

0E-8 BEE