You are viewing a single comment's thread:

RE: Sam's Hangout #72- GENUINE CONNECTION ON HIVE

Me I sha dey my house like this.

Nepa decide to pity us bring light, na to dey charge anything chargeable.

0E-8 BEE
3 comments

So na because of light u no go church ?🤔🤔

0E-8 BEE

Abeg Help me charge the frypan wey Dey kitchen too.

0E-8 BEE

Aww! Very one kind people. 😂
Many people nor go just go church be that. 😂

0E-8 BEE