You are viewing a single comment's thread:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #70- “LOVE VS FINANCIAL SECURITY

Wahala for some boss o. How much be the rice wey them dey share self? The rice na the gateway to heaven?

Oga ooo. I like as you comot for there o wey you no collect the food.

Some bosses to do.

0.00000000 BEE
1 comments

Na so we see am I my sister. See me see success

0.00000000 BEE