You are viewing a single comment's thread:
Toorr, Na rubbish I dey sing since.
I thought it was
"Cinderella dressed in yellow
went outside to kiss a fellow
by mistake she kissed a snake"
I don learn today. Btw, your tag isn't correct o.
Na rukkie o, no be ruki, in case you wan send me some HBD, make my blessings no pass me by.
Tankiu ma.
Okay now it just occurred to me that I was also singing rubbish 😭😹
View more
No be only you, we plenty for this table.
Okay noted.
H wetin? Shey you play ni?🤣🤣🤣🤣
View more
Wahala for kiss ooo😂😂😂🤲🤲
God abeg