You are viewing a single comment's thread:

RE: Sam's Hangout #74- “PHYSICAL HANGOUT IN VIEW”

😆
This Saturday dry from party. Party go Dey Sha but we no no people 😅

0.00000000 BEE
1 comments

Chaiiiii.

Dem do one party self for one field wey dey close to my house. Na white lace dem wear. He be like say na the dress code be that.

I con dey blame myself why I never sow the lace wey I get since. Shebi I for use the opportunity do "mogbo mo branch"

0.00000000 BEE