You are viewing a single comment's thread:
Make I carry chair sit-down because this topic ga adikwam kpokpo
Love or financial stability? Many people don enter into trouble because sey they marry for money some don even kpi because of it, but I no conderm financial stability at all.
But also love without money now be like wetin I no no again ooo everyone needs to be taken care of but
But when person love is better because person fits get money and everything but is not still happy or fit marry a millionaire but no rest when ever he or she sees each other they will be quarreling.
Abeg @kachy2022 don't miss out put Ur own comment make we dey flow they go
I'm just seeing this message now 😊😊😊 been very busy since Friday night before and after meeting