You are viewing a single comment's thread:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #71- SHARE A QUOTE

(edited)

If I see two people dey fight, I no dey put mouth for their matter. Na one side I go dey, dey look and laughπŸ˜‚

0.00000000 BEE
1 comments

πŸ˜† 🀣 πŸ˜‚ 😹 πŸ˜†...swers especially when boyfriend and girlfriend dey qwater....if u put mouth tomorrow you become the devil wey no wan make dem marry lol i no just dey get strength for those kind tins oo

0.00000000 BEE