You are viewing a single comment's thread:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #69- “TRUST ISSUES”

I dey Dangote refinery like this. Nah for here I know say Nigeria get money, seriously.

But for the matter wey dey ground, my wife no fit male bestie oooo..it is an insult on my person.

@cool08, @debbyrose, @princessbusayo, @nkemakonam89

Come and share you views.

0E-8 BEE
6 comments

Hahaha 😀 Nigeria get money oo. Yes, I shared mine already and sometimes, one needs to be careful. I wouldn't allow such if we are married.

0E-8 BEE

Dangote refinery?? Make una dey help us eeeeee heeeeee.

0E-8 BEE

Hahaha ..

My lawd 🤣🤣🤣

0E-8 BEE

Ah! How you take reach there?

0E-8 BEE

Make Una Dey share update na.

0E-8 BEE

I agree with you, I can let such thing happen ooo. My husband no fit get female bestie. E no make any sense at all.

0E-8 BEE