You are viewing a single comment's thread:
Life no hard, na people dey marry wrong to make things hard 🥹
Na so. . By the time pikin begin enter the picture na, both the couple and the innocent pikin go dey suffer. That kind thing dey break my heart abeg
View more
Na so. .
By the time pikin begin enter the picture na, both the couple and the innocent pikin go dey suffer. That kind thing dey break my heart abeg
View more